Highly rated vocalist and songwriter, Ay Vocals shares a brand new tune and he tags this one “My Everything” featuring Juwon.
Speaking on the song, he said; “Do you know what’s sweeter than “feeling” the love? It’s proclaiming the love. It’s the season of love, people.
READ ALSO: #SelahMusicVid: Judikay | Your Grace [@officialjudikay]
“It’s time to voice out our hidden emotions, Join us as we proclaim our love to God, the love of all love”
Produced by Betejaybeatz.
Listen & Download
Download
Lyrics:
Verse 1:
I just dey waka, I just dey wonder,
Why you love me that,
Why you cover me like that,
Why you always dey my back!
I still dey find, I don dey taya,
Person wey fit be like you
We go fit like me like you do,
Melt my heart like you do,
Chorus:
As long as the sun still dey comot everyday,
I go give my everything,
Give you my everything,
Even when everything sef don dey finish,
I’ll still give you my everything,
Because you’re my everything
Verse 2
Your love dey make me think o
Your love dey make me wonder
see my papa oo no fit show me the same,
I no go love you less oo,
Sin no go put asunder,
I’ll Keep on basking in your grace
Because you’re my everything
With you I fit do anything,
I’ll keep on basking in your grace
Chorus
Even when I dey down
Na you dey by my side
Picked me up from the clay
Set my feet on the rock
I’ll sing of Your love,
And proclaim of Your deed,
Tell the world what You did
I’ll keep on basking in Your grace
I go sing, I go shout, I go dance, I go merry, I go jolly
I go screaaammmm
(I’ll keep on basking in Your grace)
The Lord, The Lord has done so much for us and moreeeee……
(I’ll keep on basking in Your grace)
Connect:
Twitter: @ayvocals
Thank you so much!
❤️✨